Wetin be the Different Type of Surgical Abortion Procedure?
Na two main safe abortion method dey wey dem dey do inside clinic: aspiration abortion wey many people know am as Manual Vacuum Aspiration (MVA) and Dilation and Evacuation (D&E). To do am depend on top how long the belle don dey, where you dey live, whether the equipment wey dem go take do am dey, wetin the health-care person talk and wetin you like [1].
[1] “Safe abortion: technical and policy guidance for health systems.” World Health Organization, second edition, 2012, www.who.int/reproductivehealth/publications/unsafe_abortion/9789241548434/en/. Accesed November 2020.
Before an Manual Vacuum Aspiration Abortion
- Any side effect dey for Manual Vacuum Aspiration (MVA)? E fit cause infertility?
- How Much Manual Vacuum Aspiration (MVA) cost?
- Wetin be the Recovery Time for Manual Vacuum Aspiration (MVA) Procedure?
- Shey Manual Vacuum Aspiration (MVA) Dey Painful?
- Wetin dey happen during Manual Vacuum Aspiration (MVA) Procedure?
- How late my belle go dey to fit do Manual Vacuum Aspiration Abortion?
- Which is dey Right for Me – Vacuum Aspiration Abortion or Abortion Medicine?
- Which one Safe Pass – Vacuum Aspiration Abortion or Abortion Medicine?
- Shey Difference dey for the Success Rate Between Vacuum Aspiration Abortion and Abortion Medicine?
- Wetin be the Cost Difference between Vacuum Aspiration Abortion and Abortion Medicine?
- Wetin be the Advantage and Disadvantage of Vacuum Aspiration Abortion?
- Wetin be the Difference Between Vacuum Aspiration and Dilation & Evacuation Abortion (D&E)?
- Wetin be the Different Type of Surgical Abortion Procedure?
- Wetin be Surgical Abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.