Surgical Abortion Dey Safe?
Abortion wey dem do inside clinic dey safe and e dey work for abortion wey you select or to management miscarriage. Surgical abortion dey very safe when health-care person wey sabi do am for clinic or hospital. Clinic wey dey do surgical abortion suppose follow the standard and guideline wey regional organization set or the recommendation for safe abortion wey World Health Organization (WHO) produce.
Dis guideline dey talk about different things like (but no be only dem): – who fit do abortion,
- management of medication,
- cleaning of equipment,
- management of biomedical waste, and
- training and performance of health-care person,
- etc.
Women wey wan do abortion suppose make sure say the clinic wey dem choose dey use safe method wey dey approved for dia abortion. Surgical abortion dey about 99% sure [1].
[1] “Safe abortion: technical and policy guidance for health systems.” World Health Organization, second edition, 2012, www.who.int/reproductivehealth/publications/unsafe_abortion/9789241548434/en/. Accesed November 2020.
During MVA Abortion FAQ
- Wetin be the Success Rate for Manual Vacuum Aspiration (MVA) abortion?
- Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion Dey Pain?
- Wetin be the Side Effect of Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion?
- Surgical Abortion Dey Safe?
- Wetin be the time for the Different Method?
- Wetin be Induction Abortion?
- Wetin be Dilation and Curettage (D&C)?
- Wetin be Dilation and Evacuation (D&E)?
- Wetin be Electric Vacuum Aspiration (EVA)?
- Wetin be Manual Vacuum Aspiration (MVA)?
- Wetin be the risks and complications wey fit happen for vacuum aspiration abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.