Wetin be the time for the Different Method?
The gestational age of the different method fit enter inside each other. To use any method go depend on top where you dey live, the equipment wey dey, wetin the health care person talk, or wetin you like. Dis na the different gestational age for the different method:
- Medical Abortion with Medicine (MA) na for belle wey don reach up to 11 weeks;
- Manual Vacuum Aspiration (MVA) dem dey use am well well for belle wey don reach up to 14 weeks;
- Electric Vacuum Aspiration (EVA) dem dey use am well well for belle wey don reach up 15 weeks;
- Dilation and Evacuation (D&E) methods na wey dem dey use pass for belle wey don pass 14 weeks; and
- Induction abortion, na for belle wey don pass 16 weeks. [1]
Check our Belle Calculator page for more information.
[1] “Clinical updates in reproductive health.” Ipas, 2020, www.ipas.org/wp-content/uploads/2020/08/ClinicalUpdatesInReproductiveHealthCURHE20-English-digital.pdf. Accesed November 2020.
During MVA Abortion FAQ
- Wetin be the Success Rate for Manual Vacuum Aspiration (MVA) abortion?
- Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion Dey Pain?
- Wetin be the Side Effect of Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion?
- Surgical Abortion Dey Safe?
- Wetin be the time for the Different Method?
- Wetin be Induction Abortion?
- Wetin be Dilation and Curettage (D&C)?
- Wetin be Dilation and Evacuation (D&E)?
- Wetin be Electric Vacuum Aspiration (EVA)?
- Wetin be Manual Vacuum Aspiration (MVA)?
- Wetin be the risks and complications wey fit happen for vacuum aspiration abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.